Ayra Starr: Commas
Tekst piosenki
Tekst piosenki
Ayra Starr: Commas
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Tłumaczenie piosenki
Ayra Starr: Commas
Nie ma jeszcze tłumaczenia dla tego utworu
Bądź pierwszy i dodaj swoje tłumaczenie
Reklama
Reklama
Inne teksty wykonawcy
Ayra Starr: Commas
-
Last Heartbreak Song ft. Giveon
- Ayra Starr
-
Gimme Dat - feat. Wizkid
- Ayra Starr
-
Who's Dat Girl - feat. Rema
- Ayra Starr
-
Where Do We Go
- Ayra Starr
-
Rhythm & Blues
- Ayra Starr
Skomentuj tekst
Ayra Starr: Commas
Pisz jako Gość
4000 znaków do wpisania
Twój komentarz może być pierwszy
Reklama
Reklama
Polecane na dziś
Teksty piosenek
-
HOT GIRL SUMMER ft. Kizo, Malik Montana (prod. Vłodarski)
MODELKI
„Work it, bitch Hot girl summer, lubię, co zakazane To hot girl summer, już wiecie, co jest grane Hot girl summer, lubię, co zakazane To hot girl summer, już wiecie, co jest grane Hot girl summe”
-
TY MASZ - ft. Kukon
Gibbs
„Jaki urok masz, skoro przyciąga tak Że nic nie rusza mnie jak ty dzisiaj Jakby dotknął żar, nie mogę w miejscu stać Coś mówi mi, że to twoja wina Nosisz w sobie coś, czego trzeba mi, cest la vie ”
-
Niewinna
Skolim & Blanka
„Blanka i Skolim prezentują wspólny singiel - "Niewinna" Tekst: Nie jesteś niewinna Niegrzeczna dziewczynka Sama wiesz najlepiej, co ze mną robisz w myślach Nie jesteś niewinna Niegrzeczna”
-
sezon
Dawid Podsiadło
„Jest 2:05 Gdzieś mijasz moją twarz Więc czytam, że Ci źle Że nie chcesz jeszcze spać Akurat mam czas Całe szczęście żadnych już spraw Maruda to ja Nigdy nam nie dałem szans Pędzę, zanim nam ”
-
Nareszcie (Igor Herbut, Zalia, Vito Bambino - Męskie Granie Orkiestra 2026)
Męskie Granie Orkiestra
„Ja się staram powiedzieć, że mnie ciągnie do ciebie I od dawna to wiem Puk, puk, puk Czy otworzysz mi? Swoje życie, żebym ja mógł w nim na co dzień być Do skutku, bo do tej pory nic Miałem gra”
Reklama
Ostatnio wyszukiwane
Teksty piosenek
Wybrane
Teksty piosenek
-
Hold Me In The Dark
- Myles Smith
-
Sunshine Girl
- Lenka
-
CENTRAL GROOVE
- Zippy Ogar
-
Good Days
- Lenka
-
Dai Dai - feat. Burna Boy (FIFA World Cup 2026 Official Song)
- Shakira
-
Maryś - Samo się nie stanie (piosenka z programu 'Farma' Polsat)
- Diiya
-
Życie wystawia rachunek - x Macias
- Pazzy
-
Obłok
- BRK
-
Kontrabanda
- Opał
-
Syndrom
- Mateusz Gędek
Reklama
Tekst piosenki Commas - Ayra Starr, tłumaczenie oraz teledysk. Poznaj słowa utworu Commas - Ayra Starr. Znajdź teledyski, teksty i tłumaczenia innych piosenek - Ayra Starr.
Komentarze: 0