Goya Menor: Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba feat. Nektunez)
Tekst piosenki
Tekst piosenki
Goya Menor: Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba feat. Nektunez)
Hey ah
Goya Menór
Ameno
Okhiante kpek here
Dj give me naya ku khere
Let me tell them how the thin goes
How the thing goes
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Alright
Take it easy
Take it easy
And explain to me how it went
This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men all the *** don dey find you
Because that *** wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Eh ah
Common let’s go
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Because you made to the top throne
Let me see what my Godfather can do
Cos he’s the father to the fatherless
And the mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Ah
Eh
Goya Menór
Ameno
Okhiante kpek here
Dj give me naya ku khere
Let me tell them how the thin goes
How the thing goes
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Alright
Take it easy
Take it easy
And explain to me how it went
This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men all the *** don dey find you
Because that *** wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Eh ah
Common let’s go
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Because you made to the top throne
Let me see what my Godfather can do
Cos he’s the father to the fatherless
And the mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Ah
Eh
Tłumaczenie piosenki
Goya Menor: Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba feat. Nektunez)
Nie ma jeszcze tłumaczenia dla tego utworu
Bądź pierwszy i dodaj swoje tłumaczenie
Reklama
Reklama
Inne teksty wykonawcy
Goya Menor: Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba feat. Nektunez)
Skomentuj tekst
Goya Menor: Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba feat. Nektunez)
Pisz jako Gość
4000 znaków do wpisania
Twój komentarz może być pierwszy
Reklama
Reklama
Polecane na dziś
Teksty piosenek
-
Post
Dawid Podsiadło
„Czy ona z nim spała Czy było bara-bara Wielce ciekawi mnie Post Czy staję na zakazach Czy płaci każdy mandat Na pewno nie Post Czy płaci alimenty Kupuje im prezenty Nie wydaje mi się Po”
-
Jest tylko teraz (Męskie Granie Orkiestra 2022)
Bedoes, Krzysztof Zalewski, Kwiat Jabłoni
„W moich oczach strach jak w twoich Wiem, że się boisz więc mnie złap za dłoń i Rozświetlimy noc i niech blask nas chroni Bo nam nie brak serca, nawet gdy brak naboi Słuchaj Nie ma co się bać! ”
-
Wyglądasz Idealnie
SKOLIM
„Dla mnie Zatańczysz teraz dla mnie Wyglądasz idealnie Gdy tańczysz tylko dla mnie Oj tak ładnie Ładnie Bujaj się tak ładnie Wyglądasz idealnie Gdy tańczysz tylko dla mnie Hej, piękna kręć d”
-
Krystyna
Ralph Kaminski
„Halina ma orzech i orzech wciąż grabi Malina ma pierwsza, a babcia wrześniowe Pod ziemią mieszkają Diana i Suzy a kot do kichania Znów mnie doprowadza Helenka z Marzenką znów grilla rozpala Wuj”
-
In Corpore Sano (Serbia - Eurowizja 2022)
Konstrakta
„Onas eroproc ni somrefne snem Koja li je tajna zdrave kose Megan Markl? Koja li je tajna? Koja li je tajna zdrave kose Megan Markl? Koja li je tajna? (Koja li je tajna?) Mislim da u pitanju je ”
Reklama
Ostatnio wyszukiwane
Teksty piosenek
Wybrane
Teksty piosenek
-
DAJMY SOBIE SZANSĘ
- Paweł Motyl
-
Snap (Armenia - Eurowizja 2022)
- Rosa Linn
-
Przepis na imprezę
- Anja Pham
-
Мамо (feat. KOZAK SYSTEM)
- ТНМК
-
Діти
- Жадан і Собаки та Вертеп
-
ELA
- Michał Wiśniewski
-
Wiosna piękna i radosna
- zozi
-
Heavy (feat. Lil Uzi Vert)
- Nigo
-
LASSO
- VUKOVI
-
The Way Is The Aim
- Imperial Age
Reklama
Tekst piosenki Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba feat. Nektunez) - Goya Menor, tłumaczenie oraz teledysk. Poznaj słowa utworu Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba feat. Nektunez) - Goya Menor. Znajdź teledyski, teksty i tłumaczenia innych piosenek - Goya Menor.
Komentarze: 0