Patoranking: Babylon ft. Victony
Tekst piosenki
Tekst piosenki
Patoranking: Babylon ft. Victony
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

Tłumaczenie piosenki
Patoranking: Babylon ft. Victony
Nie ma jeszcze tłumaczenia dla tego utworu
Bądź pierwszy i dodaj swoje tłumaczenie
Reklama
Reklama
Inne teksty wykonawcy
Patoranking: Babylon ft. Victony
Skomentuj tekst
Patoranking: Babylon ft. Victony
Pisz jako Gość
4000 znaków do wpisania
Twój komentarz może być pierwszy
Reklama
Reklama
Polecane na dziś
Teksty piosenek
-
Ushuaia
Jasiek Piwowarczyk
„Skończy się świat, nas nie ma Znikam na chwilę Wiem, że za jakiś czas Zamknę jej oczy By nie widziała, jak Jak bardzo się boję powiedzieć jej w twarz Że zbliża się koniec, że nie ma Że nie ma”
-
Życie jest jedno
SKOLIM
„Co zrobisz ze mną gdy będzie ciemno? mi wystarczy jeden czuły gest i mówię serio, życie jest jedno przecież sama dobrze wiesz jak jest no chodź chodź tu do mnie bo najlepiej jest mi tu przy”
-
Amore Mio 2 (prod. COIKY)
Boski Heniek
„Amore mio i czeka nas wycieczka już do Rio Amore mio, niech każdy śpiewa nocą tą ulicą Amore, mi amor i zapach Dior Na zawsze przy mnie bądź Jesteś, jesteś taka sztos Jesteś piękna tak jak diam”
-
Komu miałabym powiedzieć?
Bletka
„Czy ze smutku oczy mokre? W takich chwilach, jak tych, chcę Cię mieć przy sobie Dużo trudniej mi samej nosić troski Gdy się nimi dzielę z Tobą, rozkładają się na pół Kiedy posmakuję świat, czase”
-
Wracam
Jeremi Sikorski
„A wieczorami zmarnowany błądzę. Chciałbym coś poczuć, ale nie wiem co sam. Szukam i ciągle czekam na odpowiedź. Czy to miłość? A jeśli tak, to jak wygląda, powiedz. Bo na tych filmach zawsze ideal”
Reklama
Ostatnio wyszukiwane
Teksty piosenek
Wybrane
Teksty piosenek
-
Little Things
- Ella Mai
-
Azucar - x Busta Rhymes
- Minelli
-
Marlboro Mann
- KRAFTKLUB
-
Mieux que moi
- Slimane
-
Na żywo - KODEX - feat. Włodi/Pono/Daf
- White House Records
-
FOTOGRAFIA
- Geolier
-
Pragnę cię
- DŻENTELMENI
-
Again
- Keri Hilson
-
Il s'appelait Tayc
- Tayc
-
Myślałem dużo o tobie
- N3KT4RR4, młody skrxmny
Reklama
Tekst piosenki Babylon ft. Victony - Patoranking, tłumaczenie oraz teledysk. Poznaj słowa utworu Babylon ft. Victony - Patoranking. Znajdź teledyski, teksty i tłumaczenia innych piosenek - Patoranking.
Komentarze: 0