Burna Boy: Common Person
Tekst piosenki
Tekst piosenki
Burna Boy: Common Person
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job

Tłumaczenie piosenki
Burna Boy: Common Person
Nie ma jeszcze tłumaczenia dla tego utworu
Bądź pierwszy i dodaj swoje tłumaczenie
Reklama
Reklama
Inne teksty wykonawcy
Burna Boy: Common Person
-
Rollercoaster (feat. J Balvin)
- Burna Boy
-
Sittin’ On Top Of The World
- Burna Boy
-
Big 7
- Burna Boy
-
Bundle By Bundle
- Burna Boy
-
TaTaTa (feat. Travis Scott)
- Burna Boy
Skomentuj tekst
Burna Boy: Common Person
Pisz jako Gość
4000 znaków do wpisania
Twój komentarz może być pierwszy
Reklama
Reklama
Polecane na dziś
Teksty piosenek
-
Santa Cruz (Modelki, Qry, Wersow, Świeży, Mortal, Vłodarski)
EKIPA
„(Qry) Ej, mam luz na bani, parę koła w banku Parę wydamy i zawijamy Jak mam to przeżyć to tylko z wami Ej jutro mnie tu nie zobaczysz Pozdro Polsko zawijamy Ej jutro mnie tu nie zobaczysz Wrzuc”
-
1DAY IN LA
bambi, Oki, francis
„Zwrotka 1: bambi Prosisz mnie żebym już żyła powoli Kupisz mi wszystko, co mnie zadowoli Ja nie umiem zabrać niczego od Ciebie Bo z mojej kieszeni się sypie za wiele Fuckboy'e na backu mnie prosz”
-
Do końca dni - x Majtis, samunowak
FANKA
„Za tobą pójdę, gdzie nie był nikt A zanim usnę, sprawdzę czy śpisz Tobie oddam moje życie, oddam każdą jedną chwilę Jesteś tą melodią, do której moje serce bije I nie muszę szukać już Wiem, że ”
-
Dame Un Grrr - x Kate Linn
Fantomel
„Dame un grr Un qué? Un grr Un qué, un qué? Un grr Un qué? Un grr Un grr (x4) Un qué? I love When you shake it, shake it When I see you go cecererece My body go wake”
-
Nie życzę ci źle
Quebonafide
„Nie życzę ci źle Nie życzę ci źle Nie życzę ci źle Nie życzę ci źle Może tylko by nietoperz wkręcił ci się w łeb Może żeby ci zamknęli ulubiony sklep By przykleił się jak rzep, pech z tych nie”
Reklama
Ostatnio wyszukiwane
Teksty piosenek
Wybrane
Teksty piosenek
-
Piosenka księżycowa | Nokaut | The Voice Senior 6
- Ewa Śniady
-
Dla nas (prod.Jacob Malibu)
- Rizi Papi x Matt Palmer
-
The Prodigal Ones
- Eluveitie
-
Man In The Moon
- Coldplay
-
There's Always Gonna Be Something
- Stereophonics
-
Ta mała piła dziś | Nokaut | The Voice Senior 6
- Emanuela Nowak
-
Stój
- Kathia
-
Static
- Sleep Theory
-
Hej, nie mówiłam ci
- Sandra Reizer
-
Dzień
- Zosia Karbowiak
Reklama
Tekst piosenki Common Person - Burna Boy, tłumaczenie oraz teledysk. Poznaj słowa utworu Common Person - Burna Boy. Znajdź teledyski, teksty i tłumaczenia innych piosenek - Burna Boy.
Komentarze: 0